Content pfp
Content
@
https://warpcast.com/~/channel/no-channel
0 reply
0 recast
0 reaction

Jessyblaze pfp
Jessyblaze
@jessyblaze1
People on X will never change ๐Ÿ˜‚๐Ÿคฃ๐Ÿ˜‚๐Ÿคฃ๐Ÿ˜‚ Good night, for real this time
15 replies
0 recast
32 reactions

Manu El Lito pfp
Manu El Lito
@0xjoshabi
Omoโ€ฆ rate at which theyโ€™d using to drag this girl ehn,?? No be small.
1 reply
0 recast
1 reaction

Jessyblaze pfp
Jessyblaze
@jessyblaze1
Wetin she do sef?
1 reply
0 recast
0 reaction

Manu El Lito pfp
Manu El Lito
@0xjoshabi
Search up โ€œKussmanโ€. He got married and this lady went to say bad things about him ๐Ÿ˜‚ You sabi X boys now, they wonโ€™t allow their Gee to be put to shame. So they shamed her instead ๐Ÿ˜‚
1 reply
0 recast
1 reaction

Jessyblaze pfp
Jessyblaze
@jessyblaze1
Na she find trouble be that na
1 reply
0 recast
0 reaction

Manu El Lito pfp
Manu El Lito
@0xjoshabi
I dey tell you. Na she find trouble o.
1 reply
0 recast
1 reaction

Jessyblaze pfp
Jessyblaze
@jessyblaze1
Na she ugly, carry sponge for head call am weavon. Na still the same person mouth nor stay wan place, she wan trend na nd she don dey trend in a bad way, i nor dey pity people like that
1 reply
0 recast
0 reaction