tife pfp
tife
@t1feeee
abi i don dey pay for my sins?
8 replies
2 recasts
21 reactions

Manu El Lito pfp
Manu El Lito
@0xjoshabi
You don dey see Wetin you deserve.
0 reply
0 recast
0 reaction

tife pfp
tife
@t1feeee
omo I deserve good things abeg
0 reply
0 recast
0 reaction