Jessyblaze pfp
Jessyblaze
@jessyblaze1
This is what i am having for lunch guys... Brokeness don tie wrapper
50 replies
14 recasts
87 reactions

Manu El Lito pfp
Manu El Lito
@0xjoshabi
Brokeness don tire rapper like this? With this thing wey I dey see for table so? πŸ˜‚
1 reply
0 recast
1 reaction

femi pfp
femi
@femiii
no mind her o if brokenness tie me wrapper, e mean say food no dey for me to chop
1 reply
0 recast
1 reaction

Manu El Lito pfp
Manu El Lito
@0xjoshabi
But this one still dey run garri with correct milk and many things wey I no sabi πŸ˜‚
1 reply
0 recast
0 reaction

femi pfp
femi
@femiii
i never see half of the things wey dey inside the bowl before
0 reply
0 recast
0 reaction

Manu El Lito pfp
Manu El Lito
@0xjoshabi
You don start your whining again πŸ˜’
0 reply
0 recast
0 reaction