God'sBeloved
@web3locqueen
Na who love you you go love, no dey try dey impress anybody. Some people no even love themselves, yet you wan force am. Abeg, respect your blood pressure. The love wey no reach you, block am like spam call.
0 reply
2 recasts
4 reactions