Newbie
128 Followers
You are hoping on your neighbor who hasn't paid you and he tells you this relply has a rude person
Fan's of Geh Geh see what your mentor dey do OOO. Make una sha wise up 🤣🤣🤣🤣. E sef won dey follow woman now
Omo God really help Israelites OOO if na Tinubu dey no for come outside 🤣🤣🤣
Motivanal quote for the day is 1. Tough thing's don't last but tough people do 2.A problem shared is a problem half solved