@ugodspecial
Oya nah make I go the 9ja way for this DoXXing The Unveil Challenge!
๐ค My name na Ugochukwu Unegbu, I be correct Naija man wet come from the heart of Imo State, Owerri. I be System Auditor and a crypto enthusiast. Web3 na my second love after God and my gorgeous wife.
E no get anything about tech wey I no sabi, even if say no be my core. I still come be correct Phaverian join.
๐ฑ I go like make you connect with me for my socials:
- Phaver: ugodspecial
- X: ugodspecial
- Telegram: ugoboss
- TikTok: ugodspecial
- Discord: ugodspecial
- Instagram: ugodspecial
@investorawesum make me do am. I don go complete my training as your new @phaverapp undercover Agent๐ฆ @poolboy I don set for the next phavertown.wtf undercover job.
No vex if you no fit understand the 9ja Pidgin.
Make we make Phaver trend together! @saska dey by our side!
#PhaverUndercoverAgent #PhaverAppNG #AwesumMadeMeDoIt