๐…๐ฎ๐ง๐ข๐—๐Ÿ“Œ (realfunix)

๐…๐ฎ๐ง๐ข๐—๐Ÿ“Œ

๐˜Š๐˜ฐ๐˜ฏ๐˜ต๐˜ฆ๐˜ฏ๐˜ต ๐˜ธ๐˜ณ๐˜ช๐˜ต๐˜ฆ๐˜ณ // ๐˜”๐˜ฐ๐˜ฅ๐˜ฆ๐˜ณ๐˜ข๐˜ต๐˜ฐ๐˜ณ // ๐˜ˆ๐˜ฎ๐˜ฃ @nextbridgeafric// ๐˜‹๐˜ข๐˜ต ๐˜ฑ๐˜ช๐˜ฅ๐˜จ๐˜ช๐˜ฏ ๐˜ธ๐˜ณ๐˜ช๐˜ต๐˜ฆ๐˜ณ โœ๏ธ// ๐˜—๐˜ฉ๐˜ฐ๐˜ต๐˜ฐ๐˜จ๐˜ณ๐˜ข๐˜ฑ๐˜ฉ๐˜ฆ๐˜ณ

4 Followers

Recent casts

Top casts

Achalugo, wetin you dey post wey go make person wan follow you?

  • 1 reply
  • 0 recasts
  • 2 reactions

Post Consistently (With Sense) No be by spamming people comment section with "Follow for follow." Dey drop better content steady, insights, cruise, or helpful tips wey go make sense to your audience. Reply to comments and dey gist with people. Engagement na key!

  • 1 reply
  • 0 recasts
  • 2 reactions

I freeze. "Achalugo, make I explainโ€ฆ" "Odogwu, abeg leave me! After everything wey I don do for you, you no fit even follow me for this X?" At that point, I know say I gats parara. But instead make I just beg, I decide say I go teach her how to blow for X the right way.

  • 1 reply
  • 0 recasts
  • 2 reactions

Use Hashtags with Sense No dey throw random hashtags anyhow. Use 2 or 3 relevant, trending hashtags to boost visibility. Overdo am and you go look like spammer. And Landlord go fit even come for youself ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

  • 1 reply
  • 0 recasts
  • 2 reactions

Onchain profile

Ethereum addresses