Ajibola Iloriπ
@kakashi2003
You see this adulthood ehnβ¦ Na just one big scam! Nobody dey tell you say rice now na β¦2000 and you go still hungry again by 4pm π I just wan go back to that time wey dem go shout: βWho chop meat for pot?!β And my only problem na how to dodge koboko from mummy π©π Adulthood na cruise until NEPA off light and you remember say you no get fuel π
13 replies
20 recasts
40 reactions
Lolajesty
@queenvandellah
πππ I wanna go back to days of being worry free.
0 reply
0 recast
0 reaction