queennihny Amebo Women Leader pfp
queennihny Amebo Women Leader

@queennihny

Aboki Kandankadar ooo 😭 Small suya wey I say make I enter bike go buy for junction I don ask for forgiveness 100 times 😭🙏😭😭😭 They way aboki dey always ride their bike like say dem get 10 lives baffles me alot
0 reply
1 recast
28 reactions