@pst-design
š©š¾ Mum:
UK pikin, where your money dey?
š¬š§ Child:
Mum, I spend am on sneakers.
š©š¾ Mum:
Sneakers no dey multiply. Na ENB dey do that one.
š¬š§ Child:
Mum, leave me jare. Iām still young.
š©š¾ Mum:
Young no mean broke. People dey buy ENB on $Capminal, dey stake on $MT. Their money dey work like housemaid wey no complain.
š¬š§ Child:
But mum, what if I lose?
š©š¾ Mum:
Lose ke? The only thing you fit lose na if I use your allowance buy ENB before you.
@kokocodes @enb @mintclub @capminal.eth