Don't worry be happy, as money no dey, garri dey to guide....😬
Cast image embed
Bankz avatar
Soft
1
Chibuike  avatar
Abeg make I send acct make u press me small make I fit see garri join una
1
Odigzbaba avatar
Idolo dey wyne me😁😁😁
1
Ken Web3 avatar
Send fund for garri
1
Odigzbaba avatar
How much be 10spoons of garri???😌
1
Truth avatar
Send garri
1
Odigzbaba avatar
Address?? I'll send 10 table spoon for you too🀭
Uzoma  avatar
Send garri
1
Odigzbaba avatar
Mama this "send garri " way you talk na to motivate me to work harder abi na wetin my mind dey tell meπŸ€”πŸ€”πŸ€”
uzoechi Raphael  avatar
Garri don finish
1
Odigzbaba avatar
10 tea spoon for you sir. Send address 😁😁😁
2
1
FootClan πŸ‘Ύ  avatar
Find groundnut and sugar add
1
Odigzbaba avatar
Na ritualistic get money for this level😁
1
1
Kenneth Emmanuel  avatar
All way na way
1
UBA avatar
Try put salt
1
Odigzbaba avatar
Noted chief πŸ™ˆ
Show more replies