Fun, web3 vibes and being loved
53 Followers
Sometimes i go reason maybe i get talent to sing maybe i no jus know. bc that lifestyle wey these niggas dey live i love am gan.
I visit my guy wey get AC for this hot weather, make I no lie dem fit use AC nack me if I be woman🫣🫣
This nonchalant life no easy oo, see as konji wan wound me. Make I go chalant for one girl abeg 😞
Since day one God has been showing himself, everything other is just a prove of his might works No take am play.