MOH~WALSπ(Γ,G)
@mohwals
Dem used okada come deliver car wey my neighbour buy from Temu today. Baba still dey shout "wonderful" since afternoon π
0 reply
4 recasts
5 reactions