As lifestyle niche no work for me, make I begin de post meme. 😂😂😂 "Anyway na still way..." Prof. E.Ejaiku
516 Followers
Abeg, this News wer I de hear about Trump coming to take Nigerians oil, is it true? You know my radio got spoiled and I can't listen to news now.
From 1st January till today being st November, 2025. I just thank God for everything. 👇👇👇
As I hear gunshot this night, here in Lagos. I come dey think say operation done start, on a second thought I come remember say the US Army gun no fit dey sound "tatata like police gun"🤣🤣 Na gboom kreeeee kakakaka I suppose de hear. Na, so I just continue to press my phone. 🤨😅😂
Life's never threatening. You no wan tell us wetin you do life we make life threaten you. Happy Sunday.