Hopzy 🔄🎩🎭 pfp
Hopzy 🔄🎩🎭

@hopzy

Una good morning my people How Una dey. Una don hear, I say Una don hear wetin dey port now, make I yarn u ooooo ZKFarcaster Bullrun don land ooo, make Una go buy m on uniswap, okx... U no say na better update I dey always give una, this one na 100% @horlami @temdukes @bisom @barbis
2 replies
2 recasts
3 reactions