Ajibola IloriπŸ™ pfp
Ajibola IloriπŸ™
@kakashi2003
You see this adulthood ehn… Na just one big scam! Nobody dey tell you say rice now na ₦2000 and you go still hungry again by 4pm 😭 I just wan go back to that time wey dem go shout: β€˜Who chop meat for pot?!’ And my only problem na how to dodge koboko from mummy πŸ˜©πŸ˜‚ Adulthood na cruise until NEPA off light and you remember say you no get fuel 😭
13 replies
20 recasts
40 reactions

Emmanuel 🌐 base.eth πŸŸ πŸ”± pfp
Emmanuel 🌐 base.eth πŸŸ πŸ”±
@friendlyvirus
Adult hood nah scam
0 reply
0 recast
0 reaction