Eucharia ðŸŽðŸ”¥ âš¡ 🌈
@eukkyb
My people Una know say yesterday morning dem hack Bybit, $1.5B eth na wetin dem comot. One expert talk say him don trace am to Lazarus Group wey dey North Korea. I say make i update una. Una Good Morning
13 replies
2 recasts
22 reactions