Emperorfutures (emperorfutures)

Emperorfutures

Cryptomania freak

15 Followers

Recent casts

There is Ritual and then other Blockchains. With Ritual AI can finally have a home onchain without relaying on outside oracle thanks to Ritual Infernet.

  • 0 replies
  • 0 recasts
  • 0 reactions

Many projects dey shout say dem get AI, but der AI dey off chain. U no fit chck am. u no fit even sabi if d result correct. But Ritual no b lik dem. Ritual dey build real AI wey fit run fr inside chain n e go still show proof of d wrk wey e do. If Ritual AI give answer, u fit confirm am fr inside d chain, to show say true true e correct n e match crypto mindset of verify first. Ritual get one system wey dem call Infernet. Wit ds Infernet, apps go send AI jobs give nodes, node go run d model, den send answer plus proof. If d answer no correct, d proof go catch am. u no need trust d node owner. Evrytyn clear fr inside d blockchain. Dev teams no go start frm zero agn, Ritual go give dem tools, models, plus compute. Dev no need pay heavy cloud bill agn. As crypto dey grow, apps go need AI but dem still need trust. Ritual deh give both.

  • 0 replies
  • 0 recasts
  • 0 reactions

Top casts

Onchain profile

Ethereum addresses