Dewale β|
@dewale02
This one wey Una can see how much dey my wallet Where is the privacy And I have been lying to my crush here oh Sey I get mullah π
19 replies
22 recasts
88 reactions