Trader• meme guy• web3 Hunter
603 Followers
Don't rush into marriage, I know wetin my eyes see the last time wey I marry.😮💨
Peace of mind.🥹 Stay base and stay motivated.
No sign of afternoon food. Omo I dey suffer o🥲
You can make all mistakes in life but never re- friend a bitch that once betrayed you.