Crypto trader and entrepreneurs
157 Followers
Good morning my people! Make today better pass yesterday. Hustle still dey, but joy go full your hand. Blessings go locate you, and wahala no go near your side. Abeg, no forget say better thing dey come your wayβjust keep pushing! Una good morning o! π
Relationship no be by fine face, na who fit stay when rain dey fall. If e easy, e for full ground like sand wey dey beach shore. Na patience and love go make am sweet like sugar. But if una two no try, e fit turn bitter like alomo bitter.
πΉ The Spot #Ethereum ETF will most likely be accepted next week Are you prepared? I hope your wallets are already full of alts
π Check your MASKS STATS π Frame created by @logoslegend