Cheryl_Dollars pfp
Cheryl_Dollars

@cheryl-dollars.base.eth

My people abeg no vex o 😅 Since yesterday I don park here dey assist Hilda Baci for this her world record Jollof rice, even if na plate washing, I gats join hand because e no easy at all! 🍲🔥 But make una no forget, whether na in the kitchen or on the runway, style na lifestyle ✨👗🔥"
9 replies
18 recasts
23 reactions