bobbysyb😈
@bobbysyb
Those of you in the gym, we know you ooo. When fight start, na una go represent us o, make the iron wey una dey carry no go to waste 😭😭
0 reply
1 recast
76 reactions