Emmanuel🎩 pfp
Emmanuel🎩

@biggestemmy

Una Good afternoon o! I just dey come back from where I go buy food Abeg who the fuck eats Fried rice, white rice and spaghetti together? 😭😭... I never fit understand the first combination finish d next person order beans and salad together.. Jesus 😭... When you nor be Hausa 😭😂
0 reply
0 recast
4 reactions