Dammi ❤️🤗🤩
@samadolla07
Make una help me beg $SOMO make them launch na until I naked ?
6 replies
6 recasts
15 reactions
Aisha
@aishaweb3
You still dey farm $SOMO?
1 reply
0 recast
0 reaction
Dammi ❤️🤗🤩
@samadolla07
No oo i just remember the project My money wey I stake don turn dust
0 reply
0 recast
0 reaction