Una good morning for dis Ogbonge Thursday, I hail everi bodi wey Dey inside dis channel.
@azippy d bossman na baba God go bless you for dis ogbonge channel wey you oda able Oga dem bring come dis space, I comot cap for youππ
0
0
0
Who Dey breeeet??
Like dis ehn I Dey find wetin go give me money make I use run one or two for areaπΈπ΅πΆ
But I believe say las las everywhere go stew
#Base-pidgin onchain summer
0
0
0
Thatβs a good way to see replies from friends bossππ
0
0
0
Hey Ham lovers, make sure you have your notifications on for @gig account so you wonβt miss outπ
0
0
0


