@adenoton
First Kizzy regional community is now Live 🚀
As una know, Naija no dey carry last!
If you no dey bullish on Kizzy now, you dey miss out on something serious.
If you no like this tweet & the quoted tweet… you sef know wetin you dey do 🙂↕️
Stay tuned for activities on the official account, onboarding series, real-life events, keso giveaways, insider tips, and sharp predictions.
Follow KizzyNG on X
https://x.com/kizzymobileng?s=21
Join the KizzyNG Telegram channel and turn on Notifications on X.
➡️ https://t.me/+JseXIuW6Pz4wZjc0